Joseph Benjamin reads out riot act

By Tosin Brown

Nigerian film star and TV show anchor, Joseph Benjamin has read out a riot act to netizens over his opinions about events on social media.

The film star, who has relocated to the United States of America, stressed that he might appear calm for status reasons but can be very mean and inconsiderate if pushed too far.

He wrote, Dear people, How una dey? Abeg make una hear,

All of us fit craze o. The fact say I dey calm, dey yan calmly, dey exercise decorum, no mean say I be mumu. Na because i understand the kain image wey I suppose portray.  I dey try dey civil, make ground no scatter. But e be like say some people dey try push button anyhow.

Abeg make we all respect our sef for dis space. If you no fit yan without insulting person. Na em be say d tin way dey do you, strong pass wetin person fit cure. Abeg!!! Make we keep our cloth for body o! Everybody fit craze o! But we just dey respect our sef. Una dey find person mouth, so una fit quote am. Issokay! Be warned o. Cyber bullying na crime now o! Further more, we sabi street o hmm! I come in peace!”

Back to top button